Patoranking - BABYLON [Feat. Victony] (Official Music Video)
2023
R
0 h 3 m
نائیجیریا
افروبیٹس
Patoranking & Victony deliver the official music video for "BABYLON"
Available worldwide via:
FOLLOW PATORANKING:
https://www.instagram.com/patoranking...
https://twitter.com/patorankingfire
https://www.tiktok.com/@officialpatorankingfire
https://www.facebook.com/patorankingo...
Producer: Phantom
Background Vocals: Akintoye Kofoworola, Azali Emeka
Guitar: Daramola Abiola
LYRICS
Babylon
Babylon o
Babylon
Babylon o
Yeah yeah
(Chorus)
Babylon
Babylon o
Me I go run and run until I
Babylon
Babylon o
Me I go run and run until I find Heavens Gate o
(Verse 1)
Dem say make I no go enemies dem set trap
I waka with leg Like who dey Cele church
Normally I no fear My paddy I dey tell you
If Corona burst me I no still wear mask
Shey you remember when we no fit hold the tears back
When we still dey push Iyana School to Festac
This my tori you no go fit learn
Cos na the kind matter wey go fit to end class
(Chorus)
Babylon
Babylon o
Me I go run and run until I find Heavens Gate
Babylon
Babylon o
Me I go run and run until I find Heavens Gate o
(Verse 2)
Stubborn
Stubborn
Stubborn for Igboro
Blow that kanaku for your face like Okoro
Leader Lion Yes I be idolo
Fight and face my fears no ojoro
Fire burn Babylon
Jésu
Man ah move like a stallion
Jésu
Mi team strong my nuh tag along
Jésu
World Best ah di champion
Vict0ny carry on
Them been dey shenk me say I no be member
I go reset back if I reason my setback
Isi Ebuka, I get big head
And I stubborn pass government wey no gree to end SARS

#patoranking #victony #babylon
2023 Amari Musiq LTD
More
7.8 /10
0 people rated

آن لائن دیکھیں
ایپ میں دیکھیں
اقساط
ٹاپ کاسٹ
صارف کا جائزہ
اقساط
ٹاپ کاسٹ
صارف کا جائزہ
اقساط
film
lklk
Netflix
Plex
ٹاپ کاسٹ(1)
Patoranking
Singer
صارف کا جائزہ
Divers tv 📺
21/10/2024 16:07
Patoranking - BABYLON [Feat. Victony] (Official Music Video)
— No more content —
صارف کا جائزہ
Divers tv 📺
21/10/2024 16:07
Patoranking - BABYLON [Feat. Victony] (Official Music Video)
— No more content —
Disclaimer: All videos and pictures on MovieBox are from the Internet, and their copyrights belong to the original creators. We only provide webpage services and do not store, record, or upload any content.