moviebox header nav
moviebox search icon

Davido - 10 Kilo (Official Video)

2025

R

0 h 2 m

Nigeria

Afrobeats

Davido - 10 Kilo (Official Video) Listen to the new album ‘5IVE’ Here : https://Davido.lnk.to/5iveAY ——— Follow Davido: Instagram: https://www.instagram.com/davido/hl=en TikTok: https://www.tiktok.com/@davidolang=en Twitter: https://x.com/davido Facebook: https://www.facebook.com/davidoofficial2/locale=en_GB ——— Lyrics: Ye!!!, Orobo Ten Kilo (Say this your body make me wan go...) Baddest!!! Ye, girl i'll be here till the sun down, Swear you dey make my mind no touch ground I no say different songs don come out, but my girl if i no sing about you wetin sing o baby. You dey make my body ayaya, Anytime i dey see you i dey shamanya If you leave me i fit run go mad, Why i no fit leave(e)my orobo ten kilo Say this your body make me wan go gyrate, no fit concentrate (eyaa) Orobo ten kilo Dey chop my money and everything i get, me i no go fit forget you baby no lie Drama, leave drama for who get(e)power, Person wey get plans for you no go stammer, I know you no go para if i bless your aza, Good times anytime ejanla Land, I don craze o for your matter, anytime i see you body no fit calm down If na ment o it is allowed, Our loving dey too important I don craze o for your matter, anytime i see you, body no fit calm down If na ment o it is allowed, Why i no fit leave(e)my Orobo Ten Kilo Say this your body make me wan go gyrate, no fit concentrate (eyaa) Orobo ten kilo Dey chop my money and everything i get, me i no go fit forget you baby no lie (X2). ——— #Davido #10Kilo #OfficialVideo
More

7.7 /10

0 people rated

Tonton online

Tonton di app

Episode

Pemeran Terbaik

Ulasan Pengguna

Episode
Pemeran Terbaik
Ulasan Pengguna

Episode

film
lklk
Netflix
Plex
Pemeran Utama(1)
starring avatar
Davido
Singer

Ulasan Pengguna

author avatar

Althea Ablan

14/08/2025 11:09
Davido - 10 Kilo (Official Video)
Disclaimer: All videos and pictures on MovieBox are from the Internet, and their copyrights belong to the original creators. We only provide webpage services and do not store, record, or upload any content.