moviebox header nav
moviebox search icon

Fela Kuti - Beasts of No Nation (Edit)

2011

R

0 h 16 m

Nigeria

Afrobeats

Ah- Let's get now into another, underground spiritual game Just go to help me the answer, go to say, "Aiya-kata"- Oh ya O'feshe-Lu AIYA-KATA *(after each line) O'feshe- g'Ba O'feshe-Woh AIYA-KATA *(after each line) O'feshe-Weng Aiya kata Aiya Koto Aiya Kiti Aiya Kutu O'feshe-Lu AIYA-KATA *(after each line) O'feshe- g'Ba Basket mouth wan start to leak again, oh- BASKET MOUTH WAN OPEN MOUTH AGAIN, OH Abi** you don forget I say I sing, ee-oh **(is it not) BASKET MOUTH WAN OPEN MOUTH AGAIN, OH Oh, I sing, I say, I go my mouth like basket, ee-oh, Malan Bia-gbe-re (2x) Basket mouth wan start to leak again, oh- BASKET MOUTH WAN OPEN MOUTH AGAIN, OH Fela, wetin you go sing about DEM GO WORRY ME... *(after each line) (3x) Dem go worry me, worry me-- worry, worry, worry, worry DEM GO WORRY ME *(After each line) Dey wan to make us sing about prison Dem go worry me, worry me-- worry, worry all over da town Dey wan to know about prison life Dem go worry me, worry me-- worry, worry all over da town *(repeat stanza) Fela, wetin you go sing about DEM GO WORRY ME Dem go worry me, worry me-- worry, worry, worry, worry The time weh I dey, for prison, I call am "inside world" The time weh I dey outside prison, I call am "outside world" Na craze world, na be outside world CRAZE** WORLD *(after each line) / **(crazy) Na be outside- da police-i dey Na be outside- da soldier dey Na be outside- da court dem dey Na be outside- da magistrate dey Na be outside- da judge dem dey Na craze world be dat Na be outside- Buhari dey Na craze man be dat Animal in craze-man skin-i Na craze world be dat Na be outside- Idia-gbon dey Na craze man be dat- oh Animal in craze-man skin-i Na craze world be dat Na be outside- dem find me guilty Na be outside- dem jail me five years Na be outside-dem judge dey beg ee-o Na craze world be dat, Na craze world be dat Na be outside- dem kill dem students Soweto, Zaria, and Ife Na craze world be dat, ee-oh Na craze world be dat Na be outside- all dis dey happen Na craze world be dat, ee-oh Na craze world b
More

7.1 /10

0 people rated

Regarder en ligne

Dans l’appli

Épisodes

Meilleurs acteurs

Avis des utilisateurs

Épisodes
Meilleurs acteurs
Avis des utilisateurs

Épisodes

film
lklk
Netflix
Plex
Meilleurs acteurs(1)
starring avatar
Fela Kuti
Singer

Avis des utilisateurs

author avatar

kwadwosheldonfanpage

23/10/2024 14:19
Fela Kuti - Beasts of No Nation (Edit)
Disclaimer: All videos and pictures on MovieBox are from the Internet, and their copyrights belong to the original creators. We only provide webpage services and do not store, record, or upload any content.