moviebox header nav
moviebox search icon

Runtown - If E Happen For Lagos (Official Video)

2021

R

0 h 3 m

Nigeria

African

Watch the official video for If E Happen For Lagos by Runtown. Stream on all music streaming platforms: https://runtown.ffm.to/ifehappenforlagos Connect With Runtown: Instagram - https://www.instagram.com/runtown/ Twitter - https://twitter.com/iRuntown Facebook - https://web.facebook.com/iamruntown/ Lyrics: If you no know big man ,you never know person You no shine your eyes ,you never see something You never party for eko ,omo you never do nothing Government na yawa,dem no Dey do nothing Verse 1 Na so dem waKa ,waka , waka Everybody searching for the answer The matter ,matter ,matter If you ask me ,who I go ask am Omo Wetin Dey pa pa pa Governor talk say na federal The same reason why the rich is getting richer na the reason why poor man still Dey japa If e happen for Lagos Make e Dey inside Lagos And as e happen for Lagos Make e Dey inside Lagos If you no know big man ,you never know person You no shine your eyes ,you never see something You never party for eko ,omo you never do nothing Government na yawa,dem no Dey do nothing Verse2 Gats keep am on a low Eyes on my money gats keep am on the low Gidi gidi gada gada no Dey win fight So we bring the fire brother me i can’t shout Shey cos you see me in a Bentley You want to friend me ,just to end me Shey na my fault say God Dey bless me Na so dem waKa ,waka , waka Everybody searching for the answer The matter ,matter ,matter If you ask me ,who I go ask am Omo Wetin Dey pa pa pa Governor talk say na federal The same reason why the rich is getting richer na the reason why poor man still Dey japa If e happen for Lagos Make e Dey inside Lagos And as e happen for Lagos Make e Dey inside Lagos If you no know big man ,you never know person You no shine your eyes ,you never see something You never party for eko ,omo you never do nothing Government na yawa,dem no Dey do nothing #Runtown #IfEHappenForLagos #OfficialVideo
More

7.6 /10

0 people rated

Manood online

Manood sa app

Mga episode

Nangungunang Cast

Pagsusuri ng User

Mga episode
Nangungunang Cast
Pagsusuri ng User

Mga episode

film
lklk
Netflix
Plex
Nangungunang Cast(1)
starring avatar
Runtown
Singer

Pagsusuri ng User

author avatar

Tariq azmi

14/12/2024 01:28
Runtown - If E Happen For Lagos (Official Video)
Disclaimer: All videos and pictures on MovieBox are from the Internet, and their copyrights belong to the original creators. We only provide webpage services and do not store, record, or upload any content.