moviebox header nav
moviebox search icon

Ruger - Kristy (Lyrics)

2023

R

0 h 4 m

Nigeria

Afrobeats

Ruger - Kristy (Lyrics) Kristy Lyrics✍️ [Verse 1] Tell me where you dey go Girl, I need you here right now Where you dey go Mm High me spirit, high me soul Stay in a me yard till sundown, mm, oh-oh [Pre-Chorus] Bum-bum sweeter than Mirinda, than Mirinda Caterpillar, big tipper, ooh London diva, buy you visa, buy you visa Tequila, give me ginger, ooh [Chorus] Fresh like bread wey dem do today Omo you no need Mary Kay Omoge you be take away, mm Other girls, dem still dey learn Make I give you bottom belle Kristi shey you dey hear, mm Fresh like bread wеy dem do today Omo you no need Mary Kay Omoge you be takе away, mm Other girls, dem still dey learn Make I give you bottom belle Kristi shey you dey hear, mm ([] that thing) [Verse 2] I'll never be done with your love Just know I'II be here for the long run Come rain, come sun, I'II be right here Need me anywhere, I'm right there You're living rent-free in my heart Right here, the left side of my chest Baby, I pledge my allegiance to you Because your [Pre-Chorus] Bum-bum sweeter than Mirinda, than Mirinda Caterpillar, big tipper, ooh London diva, buy you visa, buy you visa Tequila, give me ginger, ooh [Chorus] Fresh like bread wey dem do today Omo you no need Mary Kay Omoge you be take away, mm Other girls, dem still dey learn Make I give you bottom belle Kristi shey you dey hear, mm Fresh like bread wey dem do today Omo you no need Mary Kay Omoge you be take away, mm Other girls, dem still dey learn Make I give you bottom belle Kristi shey you dey hear, mm Tags: ruger, ruger kristy, Kristy, kristy lyrics, ruger kristy lyrics, kristy ruger, kristy tiktok challenge, kristy dance, kristy tiktok dance, ruger new song, kristy video, kristy audio, ruger songs, fresh like bread wey dem do today, bum-bum sweeter than mirinda than mirinda, caterpillar big tipper ooh, london diva buy you visa buy you visa, tequila give me ginger ooh, #ruger #kristy #afrobeat #lyrics
More

7.4 /10

0 people rated

Manood online

Manood sa app

Mga episode

Nangungunang Cast

Pagsusuri ng User

Mga episode
Nangungunang Cast
Pagsusuri ng User

Mga episode

film
lklk
Netflix
Plex
Nangungunang Cast(1)
starring avatar
Ruger
Singer

Pagsusuri ng User

author avatar

Emanda___

22/10/2024 21:07
Ruger - Kristy (Lyrics)
Disclaimer: All videos and pictures on MovieBox are from the Internet, and their copyrights belong to the original creators. We only provide webpage services and do not store, record, or upload any content.