moviebox header nav
moviebox search icon

Davido Ft. Asake - No Competition (Official Music Video)

2023

R

0 h 2 m

Nigeria

Afrobeats

Davido Drops hit new single alongside Afrobeat Mega star and international act "Asake" titled No competion, Exclusive visuals by Blue Universe, A subsidary Of Bluenax Inc. This track is off the hit new album "Timeless" by Davido. ***Lyrics*** [Chorus: Davido] No competi-competi- Competition for my lady Oh no ‘Cause she get everything wey I need in a woman and more My lady, if you see my lady oh This na number one You go know sey people fine You go know God design na helele (Oh, na helele, oh ah) Shey na yansh o (Eh), be like mattress (Eh) Shey na face o (Eh), be like actress (Eh) I say nobody fit contest oh Oh oh oh, with my baby oh Shey na yansh oh, shey na face oh Shey na waist oh, una no be mate oh Uh-uh, wo-wo-wo-wo-wo Nobody to fit contest oh, uh [Verse: Asake] My Agbani Darego Olo mi, my Nenе go Ọmọ mummy, ele daddy Mr. Money, likе lepa shandi Ṣo mọ pe you carry, o tobi O l'ara, o l'omi Fa mi mọra, Angelina Jolie Iwọ nikan, nikan, nikan, nikan, o ti to mi Mo ko ẹ jẹ bii ti Indomie Baby durọ mọ mi, no go leave me lonely Gbagbe jonzing, make you leave the story Ma lọ kan'ra mọ mi, 'cause you see me stoning Iwọ ṣa maa wo mi Bi mo ṣe n jo, iwọ ṣa maa wo mi O ni problem, iwọ l'alabaro mi Ọlọlade o, k'ori mi maa ta ko mi ooo [Bridge: Davido] You're my soul, my soul You be the melody for my soul Girlie you're my all, my all Can't leave you alone Oh oh [Chorus: Davido] No competi-competi- Competition for my lady Oh no ‘Cause she get everything wey I need in a woman and more My lady, if you see my lady oh This na number one You go know sey people fine You go know God design na helele (Oh, na helele, oh ah) Shey na yansh oh (Eh), be like mattress (Eh) Shey na face oh (Eh), be like actress (Eh) I say nobody fit contest oh Uh-uh-uh, with my baby oh Shey na yansh oh, shey na face oh Shey na waist oh, una no be mate oh Uh-uh, wo-wo-wo-wo-wo [Pre-Chorus] Over dem all If dem wan turn Goliath I be David for life Oluwa dey my side Over dem all If dem wan turn Goliath I be David
More

7.5 /10

0 people rated

Manood online

Manood sa app

Mga episode

Nangungunang Cast

Pagsusuri ng User

Mga episode
Nangungunang Cast
Pagsusuri ng User

Mga episode

film
lklk
Netflix
Plex
Nangungunang Cast(1)
starring avatar
Asake
Singer

Pagsusuri ng User

author avatar

Orchidée 👸🏼

21/10/2024 14:22
Davido Ft. Asake - No Competition (Official Music Video)
Disclaimer: All videos and pictures on MovieBox are from the Internet, and their copyrights belong to the original creators. We only provide webpage services and do not store, record, or upload any content.