moviebox header nav
moviebox search icon

Boy Spyce - Folake (Lyrics) #boyspyce "Automatic, You're romantic, Aromatic, Acrobatic ....."

2023

R

0 h 2 m

Nigeria

Afrobeats

Subscribe Or I take Your Girl🌚 "Folake" Boy Spyce Cinemato Snap mi fine cinemato Illuminate Nile, Niger, Senegal, Congo Scatter my dada, Medulla bololo I go suck your ponmo Make you do nono Folake don pompous She don dey drive Brabus, so She no dey talk to us again She no dey come campus again Dem say she go do runs And her hippopo don tamus And her kinni dey cause virus, ewee They just dey talk jargons ‘Cause na she wey dey make my heart beat Parara rara rara rara Na she make my heart beat Parara rara rara rara Na she make my heart beat Parara rara rara rara Na she make my heart beat Parara rara rara rara Automatic You’re romantic Aromatic Acrobatic Problematic Come drive in my 4matic Be like magic Diplomatic Cinematic Golibe shey you know say You and I will live as one So make you no dey do as askor She burst my opolo I don dey soco Folake don pompous She don dey drive Brabus, so She no dey talk to us again She no dey come campus again Dem say she go do runs And her hippopo don tamus And her kinni dey cause virus, ewee They just dey talk jargons ‘Cause na she wey dey make my heart beat Parara rara rara rara Na she make my heart beat Parara rara rara rara Na she make my heart beat Parara rara rara rara Na she make my heart beat Parara rara rara rara Iwo nikan ni mo fe fe Iwo nikan ni mo fe fe Mi o le ta e bi tete Mi o le ta e bi tete Nile, Niger, Senegal, Congo Scatter my dada, Medulla bololo I go suck your ponmo Make you do nono Baby you go rogo Illuminate Snap mi fine cinemato
More

7.1 /10

0 people rated

Manood online

Manood sa app

Mga episode

Nangungunang Cast

Pagsusuri ng User

Mga episode
Nangungunang Cast
Pagsusuri ng User

Mga episode

film
lklk
Netflix
Plex
Nangungunang Cast(1)
starring avatar
Boy Spyce
Singer

Pagsusuri ng User

author avatar

Abigail Ocansey

23/10/2024 14:33
Boy Spyce - Folake (Lyrics) #boyspyce "Automatic, You're romantic, Aromatic, Acrobatic ....."
Disclaimer: All videos and pictures on MovieBox are from the Internet, and their copyrights belong to the original creators. We only provide webpage services and do not store, record, or upload any content.