moviebox header nav
moviebox search icon

Fireboy DML & Asake - Bandana (Lyrics)

2022

R

0 h 3 m

نيجيريا

أفروبيتس

Fireboy DML & Asake - Bandana (Lyrics) Listen to the album "Playboy". Out Now! Stream: https://music.empi.re/playboyalbum Bandana Lyrics: Low-key All of them don dey notice I'm not joking All my guys dem, dem know me Since '06 I've been writin' this story I no be OG But, if you ask dem, dem know me I no dey blow trees Orin lo nyi mi l'ori (l'o-o-ri) Music chose me Just know this and know peace (know peace) I dey lowkey But, I'm never lonely Sexy ladies Come whine fi me slowly Na the love wey I see na hin wey give me liver I be ghetto boy, I be sinner Fear nobody, only Jehovah And, I thank the Lord, I dey go far Usain Bolt, mo d'aleba Shout out s'awon t'emi ninu Shitta Bandana lori bi ti 2Pac Midnight walkers, Karashika, ahh Dem never see me comin' (joor-joor, joor-joor) Hmm-mm, comin' (l'Eko) Mo gbe wan ni "is coming" (ii-yeah-yeah, oh-yoh) Naija boy wey dey go foreign (wey go foreign) Wey go foreign (wey go foreign) Oshey, Mr. Money (oshey, Mr. Money) I'm never weak, I never cease (ahn-ahn) 'Til eternity, I'm on fire My legacy will not die My family is for life Where dem dey Who dem be (awon da) Dem go craze, dem go tire Dem go say, dem go say (dem go say, dem go say) "Dem no know wetin dey sup" ("dem no know wetin dey sup") But, low-key All of them don dey notice (ahn-ahn-ahn) I'm not joking All my guys dem, dem know me (ahn-ahn, ahn) Since '06 ('06) I've been writin' this story (sto-ry) I no be OG But, if you ask dem, dem know me (Giddem) Na the love wey I see na hin wey give me liver (give me liver) I be ghetto boy, I be sinner (I be ghetto boy, I be sinner) Fear nobody, only Jehovah And, I thank the Lord, I dey go far (I dey go far) Usain Bolt, mo d'aleba (aleba) Shout out s'awon t'emi ninu Shitta Bandana lori bi ti 2Pac Midnight walkers, Karashika, ahh Dem never see me comin' (joor-joor, joor-joor) Hmm-mm, comin' (l'Eko) Mo gbe wan ni "is coming" (ii-yeah-yeah, oh-yoh) Naija boy wey dey go foreign (wey go foreign) Wey go foreign (wey go foreign) Oshey, Mr. Money Dem never see me comin' Hmm-mm, comin' Mo g
More

7.8 /10

0 people rated

شاهد أونلاين

شاهد في التطبيق

الحلقات

أفضل الممثلين

تقييمات المستخدمين

الحلقات
أفضل الممثلين
تقييمات المستخدمين

الحلقات

film
lklk
Netflix
Plex
أفضل الممثلين(1)
default avatar
Fireboy DML
Singer

تقييمات المستخدمين

author avatar

Tesfa

22/10/2024 20:56
Fireboy DML & Asake - Bandana (Lyrics)
Disclaimer: All videos and pictures on MovieBox are from the Internet, and their copyrights belong to the original creators. We only provide webpage services and do not store, record, or upload any content.